Subscribe Us

header ads

LYRICS: Burna Boy - Normal.

Oya shogo logo, omo logo
Lo ra motto, Ko’le tomorrow
Naira kobo, Owo ni Koko
I see the future Omo oloju kokoro
Ayé le kokoko, Inside choke o
And if it blew, drink your coke o
Shogo logo, oh, oh, omo logo
Ma shagolo

Toba le gbe mi dey bee, I go follow
I no like trouble
Don’t like catching feelings
O ri bi mo se da wo, da wo

I no get too many padi
Girls dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk e be normal, normal
Omo logo, Normal, normal
Omologogogo, Normal, normal
Bami de Eko, normal, normal
Normal, normal

Toba le gbe mi debe
Only money gbe mi debe
People they doubt, say e sure for me ke
Rich nigga before I signed to label
I dey grind from day one ’cause I like to make sense
One, two girls and I want them naked
Woni Grammy is overrated
Need more girls ’cause my brother dey there
And we like to make friends

Once you make it
Try to de knack somebody girlfriend
Find one sweet boy, and carry de be
Toba lo gko wa ri meme o

Toba le gbe mi dey bee, I go follow
I no like trouble
Don’t like catching feelings
O ri bi mo se da wo, da wo

I no get too many padi
Girls dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk e be normal, normal
Omo logo, Normal, normal
Omologogogo, Normal, normal
Bami de Eko, normal, normal
Normal, normal

Omo logo, Normal, normal
Omologogogo, Normal, normal
Bami de Eko, normal, normal

Toba le dey mi dey, bae, I go follow

Post a Comment

0 Comments