Subscribe Us

header ads

LYRICS: “Lonely At The Top” by Asake.

 Obah

It’s lonely at the top
(Lonely, lonely, lonely)
Money on my mind
(Money, money, money)
Don’t care what they yearning about me in particular
(Ko kan mi, kan mi, kan mi)
I would cheer on the road chasing my dream because I know
(No one can chase it for me)

Ololade maa n gb’omo lo (gb’omo l)
Borokoto idi shomo lo (Shomo lo)
E fi won s’ile je kan ma lo
No dey find anybody na money me I want (me I want)

No dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
Won ti ge Asake l’eti lo (l’eti lo)
This life na one no get another one
I go take am do wetin I love

Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my hear o
Ogogoro no be Vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

Just carry girl baby no time
Bad boy me I dey fine
And at the same time me I dey high
Mo duro tan, mo stand out calm down
You go dey fine like fine wine, no decline
Think about it, extraordinary things
Show me love, I go show you more
O por lo por, por

Wo bo shen sheye, wo bo shen shen
Omo e don tey, je ka S’ere ge le
Mo fo f’aye, mo ti fo fun aye
Ye, ye

Ololade maa n gb’omo lo (gb’omo l)
Borokoto idi shomo lo (Shomo lo)
E fi won s’ile je kan ma lo
No dey find anybody na money me I want (me I want)

No dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
Won ti ge Asake l’eti lo (l’eti lo)
This life na one no get another one
I go take am do wetin I love

Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my hear o
Ogogoro no be Vodka
Mr. Money ginger
But unna know I no dey waste time
Mr. Money ginger

Post a Comment

0 Comments